Breaking News November 29, 2024November 29, 2024admin Assisted dying in UK: Wetin be assisted dying and how di law fit change? Laws throughout di UK currently no allow pipo to ask for medical help to die and e get several requirements for patient to dey eligible under di proposals.